just got home
now and met my
neighbour (Emeka)
crying like a baby,
then we got
talking.
Me: Mekus wetin
happen now...who
die nau
Emeka: Bros na
Amaka o
Me: Chizoooooosu!!!
amaka don die?
Emeka: My brother
had it bn she even
die sef I no go
cry...dis girl has
finished me ooo
Me: Oya please
calm down and tell
me what
happened.
Emeka: Can u
imagine Amaka dat I
av bn paying her
school fees up to
her final year now
use "" to save my
name in her
phone....
Me: Mtceeew na
d dey pain u,
Even makin u cry? U
get time my broda...
Emeka: Bros no be
d dey pain me, d tin
is dat my own is
number 18
Me: Hmmm my
broda manage d
nau, afterall my
own girl dat I want
to marry use
Evangelist Akpos to
save my name in
her phone...
Emeka (laughing
now): Na waoo at
least dat one is
even beta...
Me: Shut up! Wen I
scrolled d phone
further I saw 3
other evangelists
(Ibe,Timothy and
Jacob), then 2
pastors(Mike and
Anthony), and den
4 Apostles (Chidi,
Samuel, Mike and
Greg), den 2 Rev
(Chika and Ifeanyi)
and then one
bishop Francis....
Emeka: Hahahahahahaha
may be dat bishop
is d general
overseer of her
heart and u be
ordinary branch
pastor!!!
now and met my
neighbour (Emeka)
crying like a baby,
then we got
talking.
Me: Mekus wetin
happen now...who
die nau
Emeka: Bros na
Amaka o
Me: Chizoooooosu!!!
amaka don die?
Emeka: My brother
had it bn she even
die sef I no go
cry...dis girl has
finished me ooo
Me: Oya please
calm down and tell
me what
happened.
Emeka: Can u
imagine Amaka dat I
av bn paying her
school fees up to
her final year now
use "" to save my
name in her
phone....
Me: Mtceeew na
d dey pain u,
Even makin u cry? U
get time my broda...
Emeka: Bros no be
d dey pain me, d tin
is dat my own is
number 18
Me: Hmmm my
broda manage d
nau, afterall my
own girl dat I want
to marry use
Evangelist Akpos to
save my name in
her phone...
Emeka (laughing
now): Na waoo at
least dat one is
even beta...
Me: Shut up! Wen I
scrolled d phone
further I saw 3
other evangelists
(Ibe,Timothy and
Jacob), then 2
pastors(Mike and
Anthony), and den
4 Apostles (Chidi,
Samuel, Mike and
Greg), den 2 Rev
(Chika and Ifeanyi)
and then one
bishop Francis....
Emeka: Hahahahahahaha
may be dat bishop
is d general
overseer of her
heart and u be
ordinary branch
pastor!!!